Rossia - Wikipedia
Jump to content
From Wikipedia
Rossia
or di
Rossian Federaeshon
(Российская Федерация | Rossiyskaya Federatsiya | rɐˈsʲijskəjə fʲɪdʲɪˈratsɨjə) bi a kontri wey span
Eastan Europ
and
Nortan Asia
. E bi di
lajes kontri for di wold bai eria
as e extend akros
elevun taim zons
, and di lajes kontri for Europ (
Europian Rossia
) and di lajes kontri for Asia (
Siberia
).
E dey shia
land baundaris with fohteen kontris
Norway
and
Finland
to the nortwest;
Estonia
Latvia
Belarus
and
Ukrain
to di west, as wel as
Lithuania
and
Poland
(with
Kaliningrad Oblast
);
Jiojia
and
Azerbaijan
to di sautwest;
Kazakhstan
and
Mongolia
to di saut; Chaina and
Nort Korea
to di sauteast—as wel as
maritaime baundaris
with Japan and di Unaited States. Rossia also dey shia bodas with di tuw
pashiali rekognaizd
breakaway states of
Saut Ossetia
and
Abkhazia
wey e dey okupai for Jiojia.}} E bi di
wold's naint-most populous kontri
and
Europ's most populous kontri
. Di kontri kapital and
lajest citi
bi
Moskow
Saint Petersburg
bi Rossia sekond-lajest citi and "kulchoral kapital". Oda major oban erias for di kontri inklud
Novosibirsk
Yekaterinburg
Krasnoyarsk
Nizhny Novgorod
Chelyabinsk
Krasnodar
, etc.
Demografi
chenj-am
chenj-am for orijin
Rossian
| 3.2%
Tatar
| 1.1%
Bashkir
| 1.1%
Chechen
| 11.3%
odas
| 11.6% no ripot
Also si
chenj-am
chenj-am for orijin
Referens
chenj-am
chenj-am for orijin
"Map and Ditails of aul 7 Kontinents"
WorldAtlas
. Retrieved
4 May
2019
"Rossia"
Di Wold Faktbuk
(in Ínglish), Central Inteligens Ajenci, 2022, archived from
the original
on 9 January 2021
, retrieved
14 October
2022
This article is a
stub
. You can help Wikipedia by
expanding it
Get-am bak from "
Katigori-dem
CS1 Ínglish-language sources (en)
All stub articles
Stubs
Kontri
Asia
Rossia
Rossia
Put anoda topik
US