Wikipedia:Wuman-dem an Kolsho-dem 2023 - Wikipedia
Jump to content
From Wikipedia
Wuman-dem an Kolsho-dem
na kompetishon wey dey for raitin. Dem de do am for Wikipedia evri year for February an March to rekod tins wey dey abaut kolsho an wuman-dem for difren difren ples for di wold for Wikipedia. Dis projet na di one wey konsan Wikipedia wey dey part of foto projet wey dem dey kol
Wiki Loves Folklore (WLF)
wey dem dey do for Wikimedia Commons to rekod kolsho-dem for evriwie for di wold.
Wen dem go du am
chenj-am for orijin
1 February
2023 00:01 UTC –
31 March
2023 11:59 UTC
Topik
chenj-am for orijin
Dis year
Wuman-dem an Kolsho-dem
go dey abaut Wuman-dem an tori abaut wuman life for inside Wikipedia.
Rul wey dem go folo
chenj-am for orijin
Di atikul wey dem wan stat or rait must get notin les dan 3000 bytes or 300 words.
Dem no go yuz komputa translate am enihau.
Di atikul go bi di one wey dem mek niu or mek big from 1 February go rich 31 March.
Di atikul go bi di one wey de abaut wuman-dem and kolsho-dem.
Di atikul go bi di one wey get link to anoda Wikipedia pej.
Di atikul no go get kopi-kopi problem an e go show wie dem gada di tori from wel wel.
Prize wey go dey
chenj-am for orijin
Prize wey go dey for kontributo for evriwie (pesin wey rait pas):
1st prize:
– 80,000 NGN
2nd prize:
– 60,000 NGN
3rd prize:
– 40,000 NGN
Prize wey dem go give oda top 5 pipul wey win sef:
– 20,000 NGN
Di prize go dey for Gift voucher/coupons
Pesin wey go oganaiz am
chenj-am for orijin
Samatics
Pipul wey go joj am
chenj-am for orijin
Biowikician
Jonywikis
Statistik
chenj-am for orijin
Fountain tool
Get-am bak from "
Wikipedia
Wuman-dem an Kolsho-dem 2023
Put anoda topik
US